wo wo (remix) - Minz/Bnxn.lrc

LRC歌词下载
[00:00.000] 作曲 : Oluwadamilola Adedolapo Aminu/Emeka Akumefule/Daniel Benson
[00:00.610]Wo wo
[00:01.613]Too many things I dey think wo wo
[00:04.122]I never talk anything wo wo
[00:06.884]Ohoh oh
[00:09.149]Hmmm on God
[00:11.071]This life e sweet but e fit wowo
[00:13.358]Man only fit to depend on God
[00:18.896]I say wo wo
[00:20.651]Too many things I dey think wo wo
[00:22.910]I never talk anything wo wo
[00:25.443]Dem don dey do shakiti bobo
[00:28.204]Mmm mmm mmm on God
[00:30.030]This life e sweet but e fit wo wo
[00:32.604]I pray to God make my blessings fall
[00:38.884]Tell the kele do proper
[00:41.417]Get the money live soft life ah ah
[00:43.675]Say they want to link for vibes
[00:46.224]On my neck it’s ice water ah ah
[00:48.734]After the club last night ah ah
[00:50.993]Wake up with hangover ah ah
[00:53.500]Two kele for my side ah ah
[00:55.758]Wey I no fit recognize
[00:57.515]Worry me
[00:58.819]Omo make nothing worry me
[01:01.646]Jah don cover me (Mmm)
[01:03.950]So they cannot see me
[01:07.032]Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
[01:10.042]They hating on my ambition oh
[01:12.553]I’m a sweet sensation
[01:14.559]Girls won komije raw
[01:17.071]Wo wo (Wo)
[01:18.072]Too many things I dey think wo wo (Wo)
[01:20.366]I never talk anything wo wo (Wo)
[01:22.955]Dem don dey do shakiti bobo
[01:25.973]Mmm mmm mmm on God (God)
[01:27.728]This life e sweet but e fit wo wo
[01:29.984]I pray to God make my blessings fall
[01:35.315]This is not another chorus just another bonus
[01:38.076]Mr Nacademus said they wouldn’t pay us
[01:40.596]After all the work wey I put in for Lagos
[01:42.854]I was wilding out and they thought they could tame us
[01:45.144]Blame it on features
[01:46.146]Some underrate us
[01:47.739]But it’s only ’cause there’s nobody that made us
[01:49.999]I’m the one that’s disturbing artists on labels
[01:52.583]After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua
[01:55.596]Ma lo pa mi na
[01:56.851]Please do not compare an AK to a damn Luger
[01:59.109]Alubarika ni mo n gba proper
[02:01.758]Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada
[02:04.037]Now you dey you see me now
[02:05.544]G63s AMG and my engine make the ladies go OMG
[02:10.104]And my tank always on full e no fit empty
[02:12.362]I’ve been thinking ’bout a lot and e too plenty
[02:14.646]Wo wo (Wo)
[02:15.680]Too many things I dey think wo wo (Wo)
[02:17.974]I never talk anything wo wo (Wo)
[02:20.579]Dem don dey do shakiti bobo
[02:23.340]Mmm mmm mmm on God (God)
[02:25.185]This life e sweet but e fit wo wo
[02:27.788]I pray to God make my blessings fall
[02:34.313]Big flex
[02:36.069]Reset
[02:37.324]Don’t get it twisted
[02:38.831]I still flexing
[02:40.584]Thank God that we still flexing
[02:43.094]Thank God that we still flexing
[02:45.101]On the block and they still searching
[02:47.387]Rich as **** and we still stacking
[02:49.749]Six bed mansion for this Lekki and I no kill person
[02:53.295]I came in a Benz o and a Mustang o
[02:55.809]Blowing up the endo shit is hard
[02:58.067]Said she wanna tango never gon’ let go
[03:00.352]I know ’em when I look her in the eyes
[03:01.878]Omo make nothing worry me yeah
[03:03.633]Just touch down from oversea
[03:05.640]When e no fresh nobody see
[03:07.400]Talk to me nice not authority
[03:09.153]Moving with currency I’m on that foreign P
[03:11.411]And if you don’t know
[03:12.414]Omoge po
[03:13.696]Bebe n lo
[03:14.977]I no dey take them too serious
[03:17.235]She say she love my new lifestyle
[03:19.045]Thank God say she no know me before
[03:21.303]Back when things wo wo
[03:23.060]Too many things I dey think wo wo
[03:25.325]I never talk anything wo wo
[03:27.825]Dem don dey do shakiti bobo
[03:30.587]Mmm mmm mmm on God
[03:32.408]This life e sweet but e fit wo wo
[03:35.001]I pray to God make my blessings fall
文本歌词
作曲 : Oluwadamilola Adedolapo Aminu/Emeka Akumefule/Daniel Benson
Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Ohoh oh
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wowo
Man only fit to depend on God
I say wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm mmm mmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall
Tell the kele do proper
Get the money live soft life ah ah
Say they want to link for vibes
On my neck it’s ice water ah ah
After the club last night ah ah
Wake up with hangover ah ah
Two kele for my side ah ah
Wey I no fit recognize
Worry me
Omo make nothing worry me
Jah don cover me (Mmm)
So they cannot see me
Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition oh
I’m a sweet sensation
Girls won komije raw
Wo wo (Wo)
Too many things I dey think wo wo (Wo)
I never talk anything wo wo (Wo)
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm mmm mmm on God (God)
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall
This is not another chorus just another bonus
Mr Nacademus said they wouldn’t pay us
After all the work wey I put in for Lagos
I was wilding out and they thought they could tame us
Blame it on features
Some underrate us
But it’s only ’cause there’s nobody that made us
I’m the one that’s disturbing artists on labels
After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua
Ma lo pa mi na
Please do not compare an AK to a damn Luger
Alubarika ni mo n gba proper
Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada
Now you dey you see me now
G63s AMG and my engine make the ladies go OMG
And my tank always on full e no fit empty
I’ve been thinking ’bout a lot and e too plenty
Wo wo (Wo)
Too many things I dey think wo wo (Wo)
I never talk anything wo wo (Wo)
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm mmm mmm on God (God)
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall
Big flex
Reset
Don’t get it twisted
I still flexing
Thank God that we still flexing
Thank God that we still flexing
On the block and they still searching
Rich as **** and we still stacking
Six bed mansion for this Lekki and I no kill person
I came in a Benz o and a Mustang o
Blowing up the endo shit is hard
Said she wanna tango never gon’ let go
I know ’em when I look her in the eyes
Omo make nothing worry me yeah
Just touch down from oversea
When e no fresh nobody see
Talk to me nice not authority
Moving with currency I’m on that foreign P
And if you don’t know
Omoge po
Bebe n lo
I no dey take them too serious
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before
Back when things wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm mmm mmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall