专业音乐搜索

Holiday - Rema.lrc

LRC歌词下载
[00:00.000] 作词 : Rema
[00:00.568] 作曲 : Blaise Beatz
[00:01.137][Intro]
[00:04.011]Ob-Obah
[00:07.012]Another banger
[00:07.761]
[00:08.261][Verse 1]
[00:15.887]First you go be the bad guy
[00:17.887]Then you go be the actor
[00:19.637]Because I wan feed my family
[00:21.720]Na 'im make me thief my own guy laptop
[00:23.761]Came out alive, omo me I thank God
[00:25.762]My money big, you go need tractor
[00:27.762]If e be say you wan carry my weight
[00:30.012]You go need new gym instructor
[00:32.011]
[00:32.262][Pre-Chorus]
[00:32.512]Straight out of Benin
[00:34.262]I drop "Rema - EP"
[00:36.512]2019, they think say the gbedu go finish
[00:40.511]My music is travelin'
[00:42.261]From India to Asia to Berlin
[00:44.886]The thing wey been pain me
[00:46.387]Be say una no wan be-believe
[00:48.137]
[00:48.137][Chorus]
[00:51.012]I will never forget the time wey bad belle them cast us away
[00:55.511]Fast forward to today
[00:57.575]Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
[01:02.262]Everyday say na holiday
[01:04.090]Oya day, oya day, day, day, owey
[01:05.887]
[01:06.136][Verse 2]
[01:06.386]Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor)
[01:08.387]Say we no dey ball oh (Ball oh)
[01:10.887]Say my circle chekele but we go give you "Last card, check up"
[01:15.261]Make you no hate, make you pray for the abili', abili', ability to catch up
[01:17.761]No calculator fit count my surplus
[01:21.012]Ema to jó mi mo nshako
[01:23.262]Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
[01:27.512]One hit, I go overseas
[01:29.762]Still many people dey laugh me
[01:31.511]But I steady believe
[01:33.621]One favour, please
[01:36.136]Keep my family strong for me
[01:38.136]God I dey on my knees
[01:39.887]
[01:40.137][Pre-Chorus]
[01:40.387]Straight out of Benin
[01:42.137]I drop "Rema - EP"
[01:44.387]2019, they think say the gbedu go finish
[01:48.636]My music is travelin'
[01:50.386]From India to Asia to Berlin
[01:52.386]The thing wey been pain me
[01:54.386]Be say una no wan be-believe
[01:56.230]
[01:56.498][Chorus]
[01:56.761]I will never forget the time wey bad belle them cast us away
[02:03.137]Fast forward to today
[02:05.137]Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
[02:10.136]Everyday say na holiday
[02:11.980]Oya day, oya day, day, day, owey
[02:13.761]
[02:14.013][Outro]
[02:15.512]I will never forget the time wey bad belle them cast use away
[02:20.264]Fast forward to today
[02:22.122]Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
[02:27.136]Everyday say na holiday
[02:28.886]Oya day, oya day, day, day, owey
文本歌词
作词 : Rema
作曲 : Blaise Beatz
Ob-Obah
Another banger

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na 'im make me thief my own guy laptop
Came out alive, omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of Benin
I drop "Rema - EP"
2019, they think say the gbedu go finish
My music is travelin'
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor)
Say we no dey ball oh (Ball oh)
Say my circle chekele but we go give you "Last card, check up"
Make you no hate, make you pray for the abili', abili', ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit, I go overseas
Still many people dey laugh me
But I steady believe
One favour, please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of Benin
I drop "Rema - EP"
2019, they think say the gbedu go finish
My music is travelin'
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

I will never forget the time wey bad belle them cast use away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey