[00:00.00] 作词 : David Adeleke[00:01.00] 作曲 : David Adeleke[00:08.90]Napji killing dis wan[00:14.86]Para, ahah[00:19.94]E be like you don dey talk too much[00:21.98]Small talk you don dey talk who talk[00:24.14]Fem (Baddest)[00:27.36]Oboy you don dey do too much[00:30.66]Small talk you don dey look who talk[00:32.97]Fem (Ah di baddest)[00:36.26]Person wey dey find the pitty[00:39.74]Omo no dey give me itty bitty[00:42.35]Just call me, you wan know 30BG[00:44.36]You go know 30BG when you see 30BG[00:46.23](Uh uh uh)[00:47.12]You wey dey find the pitty[00:48.57]Tell odogwu say we like to party[00:50.66]Just call me, you wan know 30BG[00:53.22]You go know 30BG when you see 30BG[00:55.23]Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh[01:00.58]Make una tell am to call me[01:04.47]Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh[01:09.71]Why them com dey para, para, para?[01:15.66]Para for me[01:18.02]Why everybody com dey para, para, para?[01:24.54]Para for me[01:27.96]Why them com dey para, para, para?[01:33.57]Para for me[01:36.97]Na why 30BG we go para, para, para[01:42.75]Them go para for you[01:47.49]Before the, before the matter get serious[01:50.62]Before the whole matter gets dangerous[01:52.74]You need to make sure you don't say too much[01:54.97]'Cause if you say too much, I fit to run up on you[01:57.38]You see seh I get fans wey dey para gan[01:59.48]You see seh my own G pass G-Wagon[02:01.60]My nigga, I set trends, no Twitter, star[02:04.15]I get men, I no dey gather boys[02:06.29]I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight[02:09.57]When be say na me dey give them life[02:11.82]Them go tell me who dey give them mind, give them mind[02:15.35]Live my life, man dey turn am to shoot on sight[02:18.42]When be say na me dey give them life[02:20.65]Them go tell me who dey give them mind, give them mind[02:24.33]Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh[02:30.17]Make una tell am to call me[02:33.23]Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh[02:38.90]Why them com dey para, para, para?[02:44.51]Para for me[02:46.97]Why everybody com dey para, para, para?[02:54.54]Para for you[02:59.25]Para, para, para[03:02.60]Para for me[03:06.96]Napji killing dis wan