专业音乐搜索

Talk - Falz.mp3

Talk - Falz.mp3
Talk - Falz
[00:00.00] 作词 : Folarinde...
[00:00.00] 作词 : Folarinde Falana
[00:01.00] 作曲 : Folarinde Falana
[00:08.70]Anything I talk make you talk am again
[00:11.74]Eh eh, talk am again
[00:14.06]Anything I talk make you talk am again
[00:16.32]Eh eh, talk am again
[00:18.68]Brother Muric shout finish, we no see am for court
[00:21.09]Eh eh, we no see am for court
[00:23.44]Election don dey come, they go need your support
[00:25.79]Eh eh, need your support
[00:28.03]Since EFCC burst in, we no see you for club
[00:30.46]Eh eh, we no see you for club
[00:32.69]And you get legit work o, na wetin you talk
[00:35.00]Eh eh, na wetin you talk
[00:37.33]Na you talk am o
[00:38.54]No be me talk am o
[00:39.45]Na you talk am o
[00:40.50]No be me talk am o
[00:41.63]Na you talk am o
[00:42.81]No be me talk am o
[00:43.92]Na you talk am o
[00:45.06]No be me talk am o
[00:46.31]Four year tenure, three year holiday
[00:49.08]Eh Eh, three year holiday
[00:51.25]Our senator, don dey fight, Kung-fu again
[00:53.67]Eh eh, fight Kung-fu again
[00:55.96]Shey dem never tire, They wan continue the race?
[00:58.29]Eh eh, they wan continue the race
[01:00.52]We buy your story, but you no give us change
[01:03.07]Eh eh, you no give us change
[01:05.36]Na you talk am o
[01:06.32]No be me talk am o
[01:07.30]Na you talk am o
[01:08.42]No be me talk am o
[01:09.56]Na you talk am o
[01:10.73]No be me talk am o
[01:11.84]Na you talk am o
[01:13.08]No be me talk am o
[01:14.22]Anything I talk make you talk am again
[01:16.78]Eh eh, talk am again
[01:19.18]Anything I talk make you talk am again
[01:21.38]Eh eh, talk am again
[01:23.83]Month don end, oga pay salary
[01:26.12]Eh eh, oga pay salary
[01:28.48]In 2019, Nineteen (19) eight (8) alawee
[01:31.25]Eh eh, Nineteen (19) eight (8) alawee
[01:33.29]Instead of may you work, you dey find Alhaji
[01:35.56]Eh eh, she dey find Alhaji
[01:37.77]You come turn your body to cash and carry
[01:40.16]Eh eh, she don de cash and carry
[01:42.50]Na you talk am o
[01:43.42]No be me talk am o
[01:44.46]Na you talk am o
[01:45.66]No be me talk am o
[01:46.87]Na you talk am o
[01:47.99]No be me talk am o
[01:49.10]Na you talk am o
[01:50.30]No be me talk am o
[01:51.43]Three private jet, you say you buy am for church
[01:54.16]Eh eh, say you buy am for church
[01:56.49]But your congregation no dey follow fly am of course
[01:58.78]Eh eh, dem no dey follow fly am of course
[02:01.20]Why your people still dey carry carry eye for someone
[02:03.35]Eh eh, dem dey carry eye for someone
[02:05.73]Shey I no be person
[02:06.79]Cause no be your tribe I come from?
[02:08.17]Eh eh, Cause no be your tribe I come from
[02:10.42]Small man thief for market
[02:11.83]You set fire for em body
[02:12.76]Big man thief money we dey hail am like dummy
[02:15.02]We dey suffer, we dey smile
[02:16.22]We dey fear to talk
[02:17.29]My people no get chop, my people no get work
[02:19.37]These days we no know if authority dey for office
[02:22.01]Cause the yawa wey we see, no be security we you promise
[02:24.27]And the cup e don full, we don tire for all the rubbish
[02:26.68]All the punishment
[02:27.72]Na me talk am o!
展开