[00:00.000] 作词 : Alexander Adewunmi Adelabu[00:01.000] 作曲 : Aro Ayomikun Emmanuel[00:10.737]Consistency agility[00:13.244]Sey them be doubt my ability[00:16.000]But right now, sey them dey feeling me[00:21.129]Consistency agility[00:23.676]Sey them be doubt my ability[00:26.463]But right now, sey them dey feeling me[00:27.214][00:30.697]And all those tears I cried[00:32.261]Didn't know that I'll be so blessed[00:35.761]Brother man I feel blessed[00:38.273]Brother man I'm so blessed[00:41.033]And plenty devils in my life[00:43.292]Tryna make me feel less o[00:46.060]Tryna make I feel less[00:48.584]Trying to make I feel less[00:49.396][00:51.401]And nobody ooo[00:54.417]Nobody nobody, fit relate ooo[01:01.776]And nobody ooo[01:04.852]Nobody nobody, fit relate ooo[01:11.121]Na only me know where I'm going to[01:12.126][01:17.664]Tryna hold my tears while I write these song[01:20.426]Cause plenty Dan sup wey I no fit talk[01:22.935]Because na me Dey for me[01:25.192]When nobody Dey for me[01:28.201]2020 was the goal[01:30.208]It was a sad day mama had the stroke[01:32.716]So many demons wey Dey fight for me souls[01:35.289]But I stay strong cause Baba God know[01:38.552]Because me know for my life[01:40.057]Sey me a gon be special one[01:42.565]So me no Dey fright[01:43.574]So I put in the grind and work[01:45.086]Tell my papa sey everything so soft ooo[01:46.100][01:49.890]Consistency agility[01:52.400]Sey them be doubt my ability[01:55.154]But right now, sey them Dey feeling me[02:00.423]Consistency agility[02:02.928]Sey them be doubt my ability[02:05.439]But right now, sey them Dey feeling me[02:06.957][02:09.978]And all those tears I cried[02:11.233]Didn't know that I'll be so blessed o[02:14.837]Brother man I feel blessed[02:17.367]Brother man I'm so blessed[02:20.130]And Plenty devils in my life[02:22.412]Tryna make me feel less o[02:25.182]Tryna make I feel less[02:27.955]Trying to make I feel less[02:28.463][02:30.479]And nobody ooo[02:33.487]Nobody nobody, fit relate ooo[02:41.058]And nobody ooo[02:44.073]Nobody nobody, fit relate ooo[02:50.551]Na only me know where I'm going to