专业音乐搜索

FEM - DaVido.mp3

FEM - DaVido.mp3
FEM - DaVido
[00:00.00] 作词 : David Ade...
[00:00.00] 作词 : David Adeleke
[00:01.00] 作曲 : David Adeleke
[00:10.46]Napji killing dis wan
[00:15.71]Para
[00:19.78]E be like you don dey talk too much
[00:22.16]Small talk you don dey talk who talk
[00:24.41]Fem
[00:26.66]Baddest
[00:28.97]Oboy you don dey do too much
[00:31.15]Small talk you don dey look who talk
[00:33.40]Fem
[00:35.44]Ah di baddest
[00:38.19]Person wey dey find the pitty
[00:40.69]Omo no dey give me itty bitty
[00:41.93]Just call me you wan know 30BG
[00:44.27]You go know 30BG when you see 30BG
[00:46.46]Uh uh uh
[00:47.29]You wey dey find the pitty
[00:49.02]Tell odogwu say we like to party
[00:50.82]Just call me you wan know 30BG
[00:53.03]You go know 30BG when you see 30BG
[00:55.28]Uh uh uh uh uh uh uh uh uh
[01:02.45]Make una tell am to call me
[01:04.44]Uh uh uh uh uh uh uh uh uh
[01:12.35]Why them com dey para para para
[01:16.83]Para for me
[01:20.55]Why everybody com dey para para para
[01:25.67]Para for me
[01:30.25]Why them com dey para para para
[01:34.38]Para for me
[01:37.81]Na why 30BG we go para para para
[01:42.70]Them go para for you
[01:48.50]Before the beforе the matter get serious
[01:50.85]Before the whole matter gets dangerous
[01:53.00]You need to make sure you don't say too much
[01:55.17]'Cause if you say too much I fit to run up on you
[01:57.45]You see seh I get fans wey dey para gan
[01:59.63]You see seh my on G pass G-Wagon
[02:01.87]My nigga I set trends no Twitter star
[02:04.67]I get men I no dey gather boys
[02:06.31]I dey live my life man dey turn am to shoot on sight
[02:09.98]When be say na me dey give them life
[02:12.20]Them go tell me who dey give them mind give them mind
[02:15.60]Live my life man dey turn am to shoot on sight
[02:18.83]When be say na me dey give them life
[02:21.14]Them go tell me who dey give them mind give them mind
[02:24.52]Uh uh uh uh uh uh uh uh uh
[02:31.35]Make una tell am to call me
[02:33.32]Uh uh uh uh uh uh uh uh uh
[02:41.28]Why them com dey para para para
[02:45.51]Para for me
[02:49.22]Why everybody com dey para para para
[02:54.58]Para for me
[03:00.18]Para para para
[03:03.35]Para for me
[03:08.18]Napji killing dis wan
展开