[00:00.000] 作词 : Anthony Ebuka Victor/Ololade Ahmed/Oluseni Oyinlola/Westen Weiss/McCulloch Sutphin/Sebastián López/Chuma "Hoodini" Nwokike[00:01.000] 作曲 : Anthony Ebuka Victor/Chuma "Hoodini" Nwokike/McCulloch Sutphin/Ololade Ahmed/Oluseni Oyinlola/Sebastián López/Westen Weiss[00:08.897] KITZO[00:11.694] Ye ye ye oh[00:12.983] Another world[00:14.173] Ye ye ye ye e eh[00:16.921] Yeah[00:17.338][00:17.643] Solo[00:18.812] Solo, solo, solo[00:20.846] You know I’ve been riding solo[00:23.186] Way before my tori get promo[00:25.300] Now dem dey call me idolo[00:27.404] Idolo idolo idolo[00:29.583] Make nobody call me idolo again[00:31.632] No idolo wey fit perfect[00:32.981][00:34.051] When I dey wear my Dunlop[00:36.152] When I dey wear my Dunlop[00:38.288] When I no getti kọbọ[00:40.217] See Aboniki full my cupboard[00:42.168] O ni, so many things you dunno, so many things you dunno (Dunno)[00:47.063] Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum (Bumbum)[00:50.651][00:51.772] Ey ey, stubborn[00:53.156] Me I no dey hear word o[00:54.706] I stubborn (And I stubborn gan ni)[00:56.838] Stubborn[00:57.515] Me I no fit be your idolo (Stubborn)[01:00.402] Ey ey, stubborn[01:01.865] Me I no dey hear word oh[01:03.415] I stubborn[01:04.081] Me I no fit be your idolo (Ọmọ mo stubborn gan)[01:05.393] I stubborn (Mo stubborn gan)[01:07.670] Stubborn[01:09.223] Ey[01:09.720][01:10.046] Dunno[01:10.728] Make I carry dem go where dem no know[01:12.962] Make I give dem the steps like Poco[01:15.211] Originality no be bobo, hmmm[01:17.610] Ọmọ iya mi owo ni koko (Owo ni koko)[01:19.546] I dey fight all the wars on a low low (Low low)[01:21.749] Gbe kolos[01:22.374] Emi nikan on a solo (Solo)[01:24.081] E be like say ye, I don kolo[01:25.824] Jago say “na lie, uhn uhn”[01:27.220] Say “na igbo” (Stubborn)[01:28.394] Hmm hmm[01:29.441] Ọlọun (Ọlọun)[01:30.319] Ẹlẹda mi majẹ n sh'ọlọun (Sh'ọlọun)[01:32.340] Bukata mi oti pọ gan o[01:34.472] For my family I be stubborn[01:36.148] I be stubborn[01:37.669] Ọmọ ọgbọn (Stubborn)[01:38.864] Enter their body like two guns[01:41.038] Kakakaka[01:41.875] Wọn ni ku tan[01:43.111] Ye ye ye ye ye[01:43.530][01:44.098] Ey ey, stubborn[01:45.431] Me I no dey hear word o[01:46.847] I stubborn (And I stubborn)[01:49.231] Stubborn[01:49.801] Me I no fit be your idolo (Stubborn)[01:52.770] Ey ey, stubborn (I stubborn)[01:54.268] Me I no dey hear word oh[01:55.765] I stubborn (Stubborn)[01:56.329] Me I no fit be your idolo[01:57.720] I stubborn (Stubborn)[02:00.111] Stubborn[02:01.585] Yeah[02:01.921][02:02.299] Bombo[02:03.407] That man he is a bombo[02:05.621] Normally shey Ajebo sef na Hustler[02:07.921] Get to the money pronto[02:09.676] Make dey call me Dike like Tonto[02:11.877] From Igbo Elerin to Igando[02:14.364] I've never been missing in action[02:16.004] They start to dey call me Uche Jumbo[02:18.108][02:18.633] When I dey wear my Dunlop[02:20.839] When I dey wear my Dunlop[02:23.219] When I no geti kọbọ[02:25.139] When Aboniki full my cupboard[02:26.874] O ni, so many things you dunno, so many things you dunno[02:31.773] Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum[02:35.813] Yeah[02:36.228][02:36.471] Ey ey, stubborn[02:37.919] Me I no dey hear word o[02:39.397] I stubborn[02:41.628] Stubborn[02:42.155] Me I no fit be your idolo (Stubborn)[02:45.209] Ey ey, stubborn[02:46.666] Me I no dey hear word oh[02:48.106] I stubborn[02:48.724] Me I no fit be your idolo[02:50.230] I stubborn[02:52.327] Stubborn[02:53.939] Ey