[00:00.000] 作词 : Olaitan Ikuforiji[00:00.851] 作曲 : UFOT GODWIN/Adetiloye Samuel Oluwadurotimi[00:01.703][Intro][00:03.139]Hmm, no-no[00:05.061](Yeah, ayy, the big man)[00:07.203](Listen to the big men)[00:07.733][00:08.297][Verse 1][00:10.421]So many stories untold (kripo)[00:14.405]So many mysteries I gats to unfold[00:18.655]The musical legacy I gats to uphold[00:23.280]As I run with the data, dey try to dey download, oh no[00:24.342][00:25.671][Pre-Chorus][00:28.124]All of them know say I bloody on code[00:31.311]The day wey every knee shall bow, every tongue confessing on God[00:35.640]Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh[00:40.531]I know the journey long, but Oritse don throw me the compass for the road, oh[00:41.358][00:43.217][Chorus][00:44.390]I no know how I wan do am[00:47.076]But e go soft (Soft)[00:49.295]And e go shock una, 'cause e go choke[00:53.046]Even though I no know how I wan do am[00:56.264]'Cause e go soft[00:58.390]And e go shock una, 'cause e go choke[00:59.780][01:00.436][Post-Chorus][01:04.218]Igi-imu jinna s'ori[01:07.233]You know say me and you no dey for same katigori[01:11.546]Story long[01:13.515]Igi-imu jinna s'ori[01:16.202]You know say me and you no dey for same katigori[01:20.796]Story long[01:21.655][01:22.186][01:22.749][Verse 2][01:23.903]Ahn-ahn[01:24.435]I know many boys want to be like me[01:27.092]Many boys wan dey sound like me[01:28.749]And still, many boys don dey backbite me, why?[01:31.499](Ahn-ahn, ahn-)[01:33.358]Some of these gatekeepers wan dey boycott me[01:36.077]Some OGs don dey blackball me[01:38.296]But I get Jesus wey go support me (And I get Jesus wey go support me)[01:39.202][01:40.280][Chorus][01:40.827]I no know how I wan do am[01:42.171]But e go soft (soft)[01:44.092]And e go shock una, 'cause e go choke[01:47.920]Even though I no know how I wan do am[01:51.111]'Cause e go soft[01:53.233]And e go shock una, 'cause e go choke[01:53.764][01:54.671][Post-Chorus][01:59.320]Igi-imu jinna s'ori[02:02.242]You know say me and you no dey for same katigori[02:06.493]Story long[02:08.430]Igi-imu jinna s'ori[02:11.085]You know say me and you no dey for same katigori[02:15.725]Story long[02:16.257][02:16.851][Outro][02:18.274]So many stories untold (kripo)[02:22.351]So many mysteries I gats to unfold[02:26.866]The musical legacy I gats to uphold[02:31.116]As I run with the data, dey try to dey download, oh[02:35.960]All of them know say I bloody on code (bloody on code)[02:39.476]The day wey every knee shall bow, every tongue confessing on God[02:43.804]Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh[02:48.586]You know the journey long, but Oritse don send me the compass for the road, oh