专业音乐搜索

PITY THIS BOY - ODUMODUBLVCK/Victony.mp3

PITY THIS BOY - ODUMODUBLVCK/Victony.mp3
PITY THIS BOY - ODUMODUBLVCK/Victony
[00:00.000] 作词 : Tochukwu...
[00:00.000] 作词 : Tochukwu Ojogwu/Adebajo Oluwanifemi Adebanjo
[00:01.000] 作曲 : Tochukwu Ojogwu/Adebajo Oluwanifemi Adebanjo
[00:02.300]Black sheep forever black sheep for life
[00:03.320]Izgaaju 'til we kpeme antiworld gangsters
[00:04.290]Ge records you get me odumodublvck
[00:05.800]Stubborn
[00:06.720]Niphkeys keys
[00:08.200]They for like pity this boy
[00:10.710]Everyday na billing with their
[00:12.830]Shameful decoy full decoy oh decoy shege
[00:16.750]I for don turn visitor overstay my welcome
[00:21.140]But I for chop full insult full insult
[00:23.750]Chop full insult kala
[00:25.570]Even my mama join dem swear
[00:27.540]My grandma join my papa join
[00:29.620]But my shima comes first stubborn
[00:32.000]Brown hermes let's go
[00:34.010]Come to my doorstep kor kor kor kor
[00:37.170]Kor kor kor kor kor
[00:38.750]Agberos all of dem are sorted kala
[00:40.990]I go pay devé
[00:41.930]Yea
[00:42.370]Modu give me money make I wound person
[00:44.880]Ey wound person wound person
[00:46.410]I no dey carry kele wey no
[00:47.790]Like shopping ejobe
[00:49.810]Gucci fendi versace nike
[00:51.620]She
[00:51.940]Can look sporty eeee
[00:53.800]She no wan turn to orobo
[00:55.750]Kibor-bor-bor-bor
[00:58.050]But she dey bill me like orobokibo
[01:00.430]Kalamantus press am quickly oya na
[01:02.490]The whole of zone one dey my building
[01:04.120]Mummy shut the door they wan
[01:05.270]Beg me food and school fees
[01:06.340]Some of dem go use the money
[01:07.630]Camp okpo blow wiwi
[01:08.390]They for like pity this boy
[01:09.700]Pity this boy
[01:11.100]Everyday na billing with their
[01:12.800]Shameful decoy shameful decoy
[01:15.200]Black sheep forever black sheep
[01:16.820]I for don turn visitor turn visitor
[01:19.560]Overstay my welcome
[01:21.360]But I for chop full insult shege
[01:23.380]Chop full insult bastard
[01:25.500]Ay oyoyo yeah yeah
[01:28.560]You know that kele wey dey stay for obodo-yibo
[01:32.780]Steady recharge am for dollars o big
[01:34.800]Oyoyo yeah yeah op
[01:37.180]The one for here no dey hear word o
[01:39.300]Samantha sef e dey learn work o
[01:41.360]Sexy girls yea e dey gang up
[01:42.880]If e nor dey gucci na prada
[01:44.880]Say shelly addis ababa
[01:47.130]Solomon grundy with the fast life
[01:49.850]It's plenty she call me santa
[01:51.610]Ehn-ehn exclusive bahamas
[01:53.710]Balling on balling o mo mamba
[01:56.010]No be choice o no be data
[01:58.060]Baby calculate your numbers
[01:59.820]They for like pity this boy
[02:01.380]Pity this boy aiiii
[02:02.300]Everyday na billing with their shameful decoy
[02:05.670]Shameful decoy oh decoy shege baby
[02:07.720]Calculate your numbers
[02:08.370]I for don turn visitor I for I for
[02:11.130]Overstay my welcome I for
[02:12.710]But I for chop full insult
[02:14.160]Chop full insult chop full insult ahn
[02:17.040]Even my mama join dem swear
[02:19.040]My grandma join my papa join
[02:21.560]But my shima comes first stubborn brown hermes
[02:25.720]Come to my doorstep kala ye-ay-ay
[02:28.710]Agberos all of dem are sorted kala
[02:32.210]I go pay devé
[02:34.020]Modu give me kala make I kpoof person
[02:37.330]Calculate your numbers
[02:39.040]Wey no like shopping
[02:40.690]Oh baby calculate your numbers
[02:42.440]Your numbers
[02:43.380]Your numbers
展开