[00:00.000] 作曲 : Oluwadamilola Adedolapo Aminu/Emeka Akumefule/Daniel Benson[00:00.610]Wo wo[00:01.613]Too many things I dey think wo wo[00:04.122]I never talk anything wo wo[00:06.884]Ohoh oh[00:09.149]Hmmm on God[00:11.071]This life e sweet but e fit wowo[00:13.358]Man only fit to depend on God[00:18.896]I say wo wo[00:20.651]Too many things I dey think wo wo[00:22.910]I never talk anything wo wo[00:25.443]Dem don dey do shakiti bobo[00:28.204]Mmm mmm mmm on God[00:30.030]This life e sweet but e fit wo wo[00:32.604]I pray to God make my blessings fall[00:38.884]Tell the kele do proper[00:41.417]Get the money live soft life ah ah[00:43.675]Say they want to link for vibes[00:46.224]On my neck it’s ice water ah ah[00:48.734]After the club last night ah ah[00:50.993]Wake up with hangover ah ah[00:53.500]Two kele for my side ah ah[00:55.758]Wey I no fit recognize[00:57.515]Worry me[00:58.819]Omo make nothing worry me[01:01.646]Jah don cover me (Mmm)[01:03.950]So they cannot see me[01:07.032]Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition[01:10.042]They hating on my ambition oh[01:12.553]I’m a sweet sensation[01:14.559]Girls won komije raw[01:17.071]Wo wo (Wo)[01:18.072]Too many things I dey think wo wo (Wo)[01:20.366]I never talk anything wo wo (Wo)[01:22.955]Dem don dey do shakiti bobo[01:25.973]Mmm mmm mmm on God (God)[01:27.728]This life e sweet but e fit wo wo[01:29.984]I pray to God make my blessings fall[01:35.315]This is not another chorus just another bonus[01:38.076]Mr Nacademus said they wouldn’t pay us[01:40.596]After all the work wey I put in for Lagos[01:42.854]I was wilding out and they thought they could tame us[01:45.144]Blame it on features[01:46.146]Some underrate us[01:47.739]But it’s only ’cause there’s nobody that made us[01:49.999]I’m the one that’s disturbing artists on labels[01:52.583]After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua[01:55.596]Ma lo pa mi na[01:56.851]Please do not compare an AK to a damn Luger[01:59.109]Alubarika ni mo n gba proper[02:01.758]Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada[02:04.037]Now you dey you see me now[02:05.544]G63s AMG and my engine make the ladies go OMG[02:10.104]And my tank always on full e no fit empty[02:12.362]I’ve been thinking ’bout a lot and e too plenty[02:14.646]Wo wo (Wo)[02:15.680]Too many things I dey think wo wo (Wo)[02:17.974]I never talk anything wo wo (Wo)[02:20.579]Dem don dey do shakiti bobo[02:23.340]Mmm mmm mmm on God (God)[02:25.185]This life e sweet but e fit wo wo[02:27.788]I pray to God make my blessings fall[02:34.313]Big flex[02:36.069]Reset[02:37.324]Don’t get it twisted[02:38.831]I still flexing[02:40.584]Thank God that we still flexing[02:43.094]Thank God that we still flexing[02:45.101]On the block and they still searching[02:47.387]Rich as **** and we still stacking[02:49.749]Six bed mansion for this Lekki and I no kill person[02:53.295]I came in a Benz o and a Mustang o[02:55.809]Blowing up the endo shit is hard[02:58.067]Said she wanna tango never gon’ let go[03:00.352]I know ’em when I look her in the eyes[03:01.878]Omo make nothing worry me yeah[03:03.633]Just touch down from oversea[03:05.640]When e no fresh nobody see[03:07.400]Talk to me nice not authority[03:09.153]Moving with currency I’m on that foreign P[03:11.411]And if you don’t know[03:12.414]Omoge po[03:13.696]Bebe n lo[03:14.977]I no dey take them too serious[03:17.235]She say she love my new lifestyle[03:19.045]Thank God say she no know me before[03:21.303]Back when things wo wo[03:23.060]Too many things I dey think wo wo[03:25.325]I never talk anything wo wo[03:27.825]Dem don dey do shakiti bobo[03:30.587]Mmm mmm mmm on God[03:32.408]This life e sweet but e fit wo wo[03:35.001]I pray to God make my blessings fall