[00:00.000] 作词 : Rema[00:00.568] 作曲 : Blaise Beatz[00:01.137][Intro][00:04.011]Ob-Obah[00:07.012]Another banger[00:07.761][00:08.261][Verse 1][00:15.887]First you go be the bad guy[00:17.887]Then you go be the actor[00:19.637]Because I wan feed my family[00:21.720]Na 'im make me thief my own guy laptop[00:23.761]Came out alive, omo me I thank God[00:25.762]My money big, you go need tractor[00:27.762]If e be say you wan carry my weight[00:30.012]You go need new gym instructor[00:32.011][00:32.262][Pre-Chorus][00:32.512]Straight out of Benin[00:34.262]I drop "Rema - EP"[00:36.512]2019, they think say the gbedu go finish[00:40.511]My music is travelin'[00:42.261]From India to Asia to Berlin[00:44.886]The thing wey been pain me[00:46.387]Be say una no wan be-believe[00:48.137][00:48.137][Chorus][00:51.012]I will never forget the time wey bad belle them cast us away[00:55.511]Fast forward to today[00:57.575]Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy[01:02.262]Everyday say na holiday[01:04.090]Oya day, oya day, day, day, owey[01:05.887][01:06.136][Verse 2][01:06.386]Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor)[01:08.387]Say we no dey ball oh (Ball oh)[01:10.887]Say my circle chekele but we go give you "Last card, check up"[01:15.261]Make you no hate, make you pray for the abili', abili', ability to catch up[01:17.761]No calculator fit count my surplus[01:21.012]Ema to jó mi mo nshako[01:23.262]Many nights wey I no sleep, wey I no sleep[01:27.512]One hit, I go overseas[01:29.762]Still many people dey laugh me[01:31.511]But I steady believe[01:33.621]One favour, please[01:36.136]Keep my family strong for me[01:38.136]God I dey on my knees[01:39.887][01:40.137][Pre-Chorus][01:40.387]Straight out of Benin[01:42.137]I drop "Rema - EP"[01:44.387]2019, they think say the gbedu go finish[01:48.636]My music is travelin'[01:50.386]From India to Asia to Berlin[01:52.386]The thing wey been pain me[01:54.386]Be say una no wan be-believe[01:56.230][01:56.498][Chorus][01:56.761]I will never forget the time wey bad belle them cast us away[02:03.137]Fast forward to today[02:05.137]Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy[02:10.136]Everyday say na holiday[02:11.980]Oya day, oya day, day, day, owey[02:13.761][02:14.013][Outro][02:15.512]I will never forget the time wey bad belle them cast use away[02:20.264]Fast forward to today[02:22.122]Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy[02:27.136]Everyday say na holiday[02:28.886]Oya day, oya day, day, day, owey